Oga Lawya with Oweh: Awhuf Dey Run Belle

My dear piple, I hail una wella oooo.... Dis Na  anoda Ogbonge week of awi oga Lawya series as e dey hot. I beg I...

Oga Lawya with Oweh: NBA KPARAKPO 2018: Which Level?

My piple oga Lawya don show face again afta plenty days wen I waka comot, but no be only me waka since thereisgod and...
Oweh-Anthony

Oga Lawya Series: False Imprisonment

My dear piple oga Lawya don show the background again ooo. I beg make una nor cut rope follow me for d long break...
Oweh-Anthony

Oga Lawyer Series: Rights Wen Person Get if Olopa Gbab Am go Their Korofo...

My dear piple, oga Lawyer don show again ooo. I beg una well- well for the long break. Nor be me cause am, Na...
Oweh-Anthony

Oga Lawyer Series: Abeg Wetin Be the Indoor Management Rule of Companies

Good day my country Piple and I welcome una to anoda week of our Oga Lawya series. Some weeks wen don waka pass, me and...

Who Get Right to Form Company for Naija?

For Naija, e get one ogbonge law wen dey in charge of company runs for Naija wen them dey call Companies and Allied Matters...

Who Be My Neighbour for inside Law (Neighbour Principle)?

On Sunday morning after I finish from mass for  one ogbonge big church for Falomo, inside Lagos,  I say make I go greet one...

Oga Lawyer Series: Oga Lawyer, Abeg na Who Get Right to Sue Person Under...

E dey good to know say the law for Naija recognize only two persons wen fit carry matter go court. And this two people...

Oga Lawyer Series: Wetin be Defamation

Defamation na d yeye running down of another person for public wen dey for record. Also, it must be sumthing wen be say go...

Reasons Wen Person Fit Take Divorce for Naija

Wetin be Divorce self? Divorce na when husband or wife carry their marriage go meet court say make them scatter am, say im no...